Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Area People Lyrics by Erigga

The Erigma II

0

Abeg
He-he, problem
Make they no go burst everywhere oh
See, na 3.5 na him men dey pay for rent for this estate oh
Wetin dey sup?
Baba-, baba give them see-
Make una open gate, make men no go provoke oh
Wetin dey sup?
We go pull their-
We go pull their skirt for them
See, we go give them, we go give them issue
They no know the character?
Old warri in the building
Omo you pass oh
No go put yourself for problem
Comot your leg from nepa salary, you no wan get light?
Abeg
All set, what the hell are you waiting for
Can't a street boy make money anymore?
Enter club, this champagne dey pour
No dey vex, baba God go pick your call
Civil defence don too complain
Buy them two carton on champagne
All the Benz, the girls them when dey my back
All of us don monze, we just wan go park
Powered by Rubicon Project
Life too short, my brother enjoy
Who die na him lose, abeg follow my convoy
Pon-pon-pon, Akpan open gate
Boys dey urge, they wan fornicate
All these girls too bad, they want truth or dare
When money full ground, no worry, they no dey fear
Wait oh, who dey drive Hilux for back?
Before we balance, they don give us big-big slap
Based on say our voltage high
And the way we take dey turn up, na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
Just because say our voltage high
And the way we take dey turn up, na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
My area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
As I dey talk
All of us don sleep for ground
My guy Bounce, when dey bounce don dey roll for sand
I first think say na taking 'till I look their car
Them write "S.O.S", wetin dey sup Paper?
If I introduce myself, them go dey find Oritz
So I disguise, change my name to Maurice
Normal average citizen respecting law
My guy wan jump, I just tell am make he kpro
As dey no see anything, they say make we go
We drive enter compound, I spark my kpo
All these area people with their tatafo
Money no get age, forget Opako
The way boys dey pull Benz enter my crib
Fear dey catch them, na him make dey call police
Officer relax, my workout pass your own
If e easy, oya record song make e blow
Based on say our voltage high
And the way we take dey turn up, na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
Just because say our voltage high
And the way we take dey turn up, na die
Area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
My area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
My area people don call popo
They dey my door now dey knock, pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
This area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
But it's like this area people don call popo
They dey my door now dey knock pon-pon
Credits

About “Area People” by Erigga

Read the complete lyrics to "Area People" by Erigga from the album "The Erigma II". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Area People" is performed by Erigga. from the album "The Erigma II" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Area People", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Area People" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Area People" appears on "The Erigma II".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.