Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Big Lyrics by Erigga

A Trip To The South

0

Ofurukpe nga
Haha
I'm sorry
Its Erigga paper boy emirates empire
Warri how far
Stand up
Goldberg nor be cold pot
As i dey come make rappers go buckle (straight up)
Or go obalende go hustle
Na Erigga you dey smell nor be home trouble
Rappers wan follow me do, see dem okpey
Like dango e clear say dem nor go dey here tey
We nor be mate musically, moneycally
I pass you yaga yaga anycally
Ganster? How? You wey nor dey Zee world
I shame for you, street nor fit take you serious
For your mind leave erigga and e street talk
Bros na dey lie use your head complete work
For your mind, erigga don join illu
See the big triangle for the video he do
Nor blame me brother, blame my label bros
Na TWELVE k dem gimme cos i sabi bust (wow)
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(e gats big na)
EVEN IF NA BABE, the babe gats big na
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(e gats big na)
EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
Station wagon nor be G wagon
Nor come my front come dey speak jargon
Like erigga we fit rap for you
If nor be loud you dey wrap den don't bother to
Na street beg me to be king
E just happen say i fit sing
Opportunity dey knock i open window run
If nor be kpo-kpo
Na community boys with guns
Assorted weapon different from assorted meat
One shot, if nor be God you and devil go meet
Pursue money like pikin wey i wan beat
You say you hot i nor dey feel you one bit
High town but you dey beat before you sleep
Bottomless pit naso my music deep
But many talk nor dey full basket
Just watch and see
Na big house i wan buy inside this lekki
For real
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(e gats big na)
EVEN IF NA BABE, the babe gats big na
ANYTHING I DO (e gats big na)
IF NA HOUSE I DEY BUY(e gats big na)
IF NA DRIVE I DEY BUY
(e gats big na)
EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
E gats big na
Big Big big
Big big big
Big big big
Big big big
Big Big big
Big big big
Big big big
Big big big
Credits

About “Big” by Erigga

Read the complete lyrics to "Big" by Erigga from the album "A Trip To The South". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Big" is performed by Erigga. from the album "A Trip To The South" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Big", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Big" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Big" appears on "A Trip To The South".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.