Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Area To The World Lyrics by Erigga

The Erigma II

2019

[Intro]
Abeg!
Omo e get weytin i just dey observe ehn for this industry
*It’s Victor AD nahnah ye e*
*It’s paperboi*
Motivate yourself men Area!
The Erigma
[Verse 1 (Erigga)]
E pain me say na wen I go na hin everywhere burst
People wan know if na true dey check Insta blog
Rappers dey throw backie happy wan kill dem die
As Erigga no dey again people go feel dem die
Even rappers wey no dey post my song before
Fake love don put me for their profile picture
They screenshot their dm wen I dey write dem
Say make we run feature see me see problem
Followers don increase go 1.5 m
OAP since morning dey jam me for Fm
My videos wey soundcity no gree accept
Dey on every rotation even my concert
Na so e for be but oluwa forbid
My song go speak for me anyhow e be
Who go better go better na time e go take
Day break everywhere burst for goodness sake
[Pre Hook : (Victor AD)]
I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh
No matter how you watch film d story inside no fit change o
I be dey give dem the full load down but but dem no believe o eh
Who God don bless world people no fit change o
[Hook]
Area o, area o, area o ehh (Warri to d world)
To the world o , to the world o , to the world o eh
Area o area o area oo eeeh (Paper boy Abeg!)
To the world o to d world to d world o eeh
[Verse 2 (Erigga)]
I remember wen I no get bar
That year na wen I dey de edjeba
Madam no meat just put soup with 5 eba
No be enjoyment I come na for survival
No where to go wetin man go do
Na around 2 we dey thief fuel from people motor
Dey sell give who get I pass my neighbour
Rechargeable lamp dey listen to omadebo
As e dey give us gist about celebrities
No internet Na him be out everything
I remember when I track am for DBS
Give am my jam e no play am e pain my chest
Because I know d stress wen I don go through
No sponsors sef na money why u save for school
Na hin I take record am wetin man go do
Give up no join abolie sup wit you
[Pre Hook : (Victor AD)]
I say tell dem the full story but dem no go believe o
No matter how u watch film d story inside no go fit change o
I be dey tell dem the full load down but dem no believe o
Who God don bless world people no fit change o
[Hook]
Area o, area o, area o ehh
To the world o, to the world ehh, to the world
Area o area o area o ehn (Abeg! Wahala)
To the world o to the world oo to d world
Outro
Omo see the character
Na only time e go take stammerer go call him papa name
Motivate your mother*cking self man
Credits

About “Area To The World” by Erigga

Read the complete lyrics to "Area To The World" by Erigga from the album "The Erigma II" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Area To The World" is performed by Erigga. from the album "The Erigma II" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Area To The World", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Area To The World" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Area To The World" appears on "The Erigma II" in 2019.

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.