Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Bless Me Lyrics by Erigga

A Trip To The South

0

Oh my gosh it's Dr. Amir
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh (I dey hustle)
Show me the way e yo
Don't let my time make e pass me oh (my Lord)
I say na money I dey find, I nor get time for nonsense (lie lie)
No get time for story, na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi (lie-lie)
Na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi
No time for paparazzi, no time for paparazzi (yeah)
Dem say when man don dey old, e go dey sit down baff
I still young for the dough, I no fit sit down waff
Wan make money follow dem Oloye sit down laff
God if my money dey with you make dem bring down half
Steady pressing-pressing, we no dey sleep for night
Like witch for night, wey stroll commot go press person
Dem say Warri nor go favour me make I go Lag
Da-Grin burst, but how much you give me put for bag?
Chairmen wan kill me with advice for Waff city
You drop bar, which one be why I no dey Soundcity?
I just dey push myself the way I fit commot
Key to success dey with me, but where the domot?
To come Lagos no hard, transport fare easy
Na to go back, how you wan take face the disgrace?
Baba God you wetin me and you don talk
Burst everywhere make Ambode say, "Who be this craze?"
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh
Show me the way e yo (show me your way)
Don't let my time make e pass me oh
I say na money I dey find, I nor get time for nonsense (yeah, yeah)
No get time for story, na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi (lie-lie)
Na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi
No time for paparazzi, no time for paparazzi (yeah)
Ask Google where money dey e dey show me error
Dey speak Uhrobo give me, "Erigga weroh"
Dem say person wey craze man don bite before
If e see mechanic dey come na once e dey take off
When I dey show them the moon dem dey look my finger
The only place dem dey hear me now na for their speaker
I be God for rap, even your pastor know
The way my album go worry men go pass Gono'
If you really wan know how the road be for front
Na people wey dey come back naim you suppose confront
A trip to the South commot, steady shampire
From track one to ending na steady fire
E get people for this industry wey nor spend million
No level, no show, label dey see period
I thank God today say the world hear my voice
No be my power, na God dey help the street voice
Say baba God bless me oh
As I dey hustle round the clock e oh (round the clock)
Show me the way e yo
Don't let my time make e pass me oh
I say na money I dey find, I nor get time for nonsense
No get time for story, na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi (no time)
Na money I dey find
No time for paparazzi, no time for paparazzi
No time for paparazzi, no time for paparazzi
Wah gwan?
You wan tie stone to my leg
You wan smoke my loud?
It's not allowed, comot here
Alhaji Orezi, Erigga
Are you ready?
Burst up the place, highest, akpela
Avegege, oya abeg for safety
Put am down, shine your torch, I don go
Credits

About “Bless Me” by Erigga

Read the complete lyrics to "Bless Me" by Erigga from the album "A Trip To The South". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Bless Me" is performed by Erigga. from the album "A Trip To The South" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bless Me", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bless Me" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bless Me" appears on "A Trip To The South".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.