Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Hold Up Lyrics by Erigga

A Trip To The South

0

It's erigga baby
Paper boi
Ah just woke up in a brand new house
I wanna go out and I've got a brand new car
Mehn na God dey run am menn
Nobody move jargon dey hold up
Business don bad tell rappers make them gold up
Ah need better space bus keep your sienna
Am getting work work work Rihanna
If you hear say ah suffer no be fabu
Hungry wey dey give headache alabukun
No chairman dey gree drop like kabu kabu
Buh them want make you dey follow them like malu malu
God4bid talent full my buluku
I'm the shit forget wetin your pikin poo poo
But no poo poo to write my lyrics cool cool
In a word wey who no get money na mugu
Until emirate empire enter my life
Everything good soft girl enter my ride
You need protection forget Gold Circle
Money dey come make wey drive enter ecoobank
Bross see ehn
Bross
Who do too pack iron for neck no dey know g9ld
So baba God guide me ah no too know road
Cut my grass if you see the state wey fold
Dey form friends now
Because my account don load
Swell up like who chop community cash
Beat the beat like who chop community cash
You no know me ah follow full market argue
Cun win them join them no dey follow me drag you
This no be Blom_blow boss wey okpendy be oh
This na gbedu wey go burst brain everywhere you go
Na God sure pass ah no fit fall like Jericho
Who dey roast corn no suppose walka go far
2017 team na go gather bar
Like picture wey only me dey ah take am personal
Forget haters those ones no be pexin naaa
Ah no fit go hell devil go taya for me
Him no mind find another one hire for me
My problem pass the one buhari dey face
Lyrically why you think say rappers dey gbess
Dey hala wicked
Erigga don return come
Like militant money like who go return gun
If my picture no dey under your girl pillow naim be say she crest my name for her dildo
Ah leave warri come lekki because of bar
You think say ah come here cun count the roundabout??
School of hardness forget say we graduate
Them still dey throw us the school fee
So wey you wey
No be you suffer pass
We na old warri
Kill lizard pick nkokolo follow dirty
Na we dey make our toys mumsy no dey buy
Like who wan wear suit
Wait make ah knack one time
Shhhhhhhh
Omo mehn
Ee no easy
You wan rap
Cun rap this one ah dey rap na
Comot your leg for high tension
Credits

About “Hold Up” by Erigga

Read the complete lyrics to "Hold Up" by Erigga from the album "A Trip To The South". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Hold Up" is performed by Erigga. from the album "A Trip To The South" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hold Up", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hold Up" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hold Up" appears on "A Trip To The South".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.