Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I No Wear Pant Lyrics by Erigga

Before The Chaos - EP

0

Who dae hold my lighter now
Come where you
No dae take pass one drag oo (boy I tire oo)
Wetin be your problem
You wan kolo (shu, wich kain man be this one?)
You wan put me for trouble
Put me for ground, I no wear pant
No naked me, I no wear pant
Put me for ground, I no wear pant
Yo go naked me, I no wear pant
Put me for ground
He pick shirt, he zip bag
He pick shoe, he call cab
Through earpiece, he contact
Enter Lag, control loud
The iPhone, go need charge
Kbola hard, e need charge
E girlfriеnd, want do trad
She dump am, this one loud
Ashawo show the girl bad
Poco wan fuck, shе wear pad
E provoke, slap slap am
Police come handcuff am
Where him been dae go? Na Ghana
No be so na, e plan am
Soap wey e just do now now
Spoil and e never hammer
E say no shaking oh-oh
Shey na because of toto?
You dae fool your fellow your guy man
Dae push me enter motor
You see this rain when beat me
Go wash my car tomorrow
I sabi swim no fear
I no go drown inside my sorrow
E call guys to bail am
Dem shock am, dae fail am
E look the gold, e weigh am
Call aboki, e hail am
The HK where e dae gbo
Na e classmate na e get am
You fit say e go easy
Seniour boy don dae bet am
Chairman throway e face
Wey you stretch your back
You no know where you dey?
(Yeah you no go regret am)
Na ground you dey, cry your cry
My guy dey divert work for the office oo
(Because you say I cry my cry, I cry wetin dae worry you?)
Dae divert work oo, make dem cain am well well sho
(Warri go wash plate)
Is it not Nigeria be this?
(This lip, slap am)
Wey you oya dey sing for Chairman
We wan hear, "Amazing Grace"
You no wise
Credits

About “I No Wear Pant” by Erigga

Read the complete lyrics to "I No Wear Pant" by Erigga from the album "Before The Chaos - EP ". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"I No Wear Pant" is performed by Erigga. from the album "Before The Chaos - EP " This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I No Wear Pant", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I No Wear Pant" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"I No Wear Pant" appears on "Before The Chaos - EP ".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.