Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Inshallah Lyrics by Erigga

The Lost Boy

2022

Intro:
Abeg
Life can be funny sometimes menh
And people can be funny too I swear
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Never to reason them at all men
Lost boy when don lost joy
Verse 1:
If I dey look watin guy men dey talk for back
Take dey react
By now I for don stop to rap
Na you no get but na you wan give me advice
If you no get money reach me find somewhere cack
Gone are the days when guy men no dey see food chop
I Dey UK with my guy na sea food I chop
With some mad ass steak when them dey throw salt put
This Givenchy go go well with my Gucci boot
I no fit lie my brother everything don change
Me and my guys now dey see millions as change
Dame watin make u feel say your ex change
No be number she know watin we too exchange
Una money na picture area never know
As I no follow do fake life them say I no blow
But how rain wan take fall when ground no go know
The matter don pass talent na steady promo
Publishing money dey come I burst everywhere
Una secret safe with me e no go pass two ears
Budapest state of mind like am hungry
Cool down first the wine na from Hungary Torley
Refrain:
Green green money is calling
No dulling man no stalling
Green green money is calling
No dulling man no stalling
Chorus:
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Inshallah Inshallah
I go make this money Inshallah
Verse 2:
Uhh, wahala oh
Omo you know that year when e be say
If we see one million naira, forget am we don rich
Mehn crazy times mehn
One billionaire tell me say omo you think say one billion dollar big ehh
Until you get am
You say one billion dollars, one billion dollars e big oh
But when dem give you that time you go con know say e no really big
Life na brain brain according to seive
Outro:
Abeg
The album just drop now, you go enjoy the jam
You feel me mehn, The Lost Boy bro
I lost in the process, I went through hell tryna get the stories to you mehn
But we thank God
Credits

About “Inshallah” by Erigga

Read the complete lyrics to "Inshallah" by Erigga from the album "The Lost Boy" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Rap, Nigerian Rap.

"Inshallah" is performed by Erigga. from the album "The Lost Boy" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Inshallah", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Inshallah" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Inshallah" appears on "The Lost Boy" in 2022.

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.