Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Perfect Timing Lyrics by Erigga

The Lost Boy

0

Intro:
Lost boy when don lost joy
Warri boy paper boy
Fuck that N****
Fuck that
Fuck that N****
Fuck that
Verse 1:
Life na positioning meaning say e balance
To say you stand well by now you for don get your balance
I hear waytin u talk e no worry me oh
Lost boy dey come no dey hurry me oh
Who know when dey flow like say devil dey mess
Normal lifestyle no be say we dey use am dey oppress
But you dey vex why na dem no cut ur hand naw
You self go work naw coke no be water naw
Why you dey her DM I Dey hеr shower dey baff
Soap when you buy I usе am wash my crack
Me and her look your matter dey Laff come still straff
Omo u bad oh una come still straff
When u rich dem go hate
When you poor humiliate
Me and you different frequencies how we wan take relate
Follow me share but your mind na to chop the whole plate
No be now Give me 5 years I go shake the whole place
Chorus:
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
10 million I get am
100 million self I get am get am
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing
Verse 2:
RoseGold ÄP on my mind I need me a perfect timing
No time for wasting of time check the clock perfect timing
Been waiting for so long ogem elugo perfect timing
Isi onye ocha adago during nleka perfect timing
I glow in the dark and that is fact kpakpando ka mbu
Been climbing mountains since day one ebe iga afum bu na enu ugwu
Vegetables bukwa ife anyi n’ese mana obulokwa akwukwo ugu
100 watts akwum n’okwu wotelum olu muwa ama ju
I came out from from the cell and cashed out a check perfect timing
As a Son of a teacher I’ll school you my level is outstanding
Only me Different streams of income my brand is expanding
Right hand Patek left hand Rolex perfect perfect timing
Verse 3:
Wify close your ears e get watin I wan talk (oh oh)
Ashawo them think say I wan talk about fuck (olodooo)
Keep the iPhone just give me the stocks
Where you like go money don dey the purse
E dey with us e no dey lost come eat with us
Love thy neighbors as thy self but neighbors too dey jealous like wat tha fuck ???
Is it my fault your taking pause?
Hope no be drugs?
Guy that thinking na dust
Chorus:
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million I get am
Two million I get am
10 million I get am
100 million self I get am get am
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing Perfect timing
Perfect timing
Credits

About “Perfect Timing” by Erigga

Read the complete lyrics to "Perfect Timing" by Erigga from the album "The Lost Boy". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Perfect Timing" is performed by Erigga. from the album "The Lost Boy" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Perfect Timing", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Perfect Timing" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Perfect Timing" appears on "The Lost Boy".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.