Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Manifest Lyrics by MBA for Africa

Fuel & Flames

2022

Vrs1: (Zaki Amujei)
Nobody fine like you
And you know I gat you
Men dem wan corner you
Dem wan strike you like asuu
If I no come through babe
Dem go chop you like asun
Only me dey full GROUND they canNUT Ka Cashew
Pre-Hook: (Zaki Amujei)
Ah Maria Maria o
She no like corner corner
She’s a baller
Abolanle
With my retina, I Dey see am o
Her body hot like summer baby holla
I’m a call away
Hook: (Mightyyout)
Oroma oroma oroma
Manifest your love manifest o
No comma comma, I no go do no comma
Manifest your love manifest o
Verse 2: (Taffy Ghazali)
Yeah
See
My name is Taffy Ghazali
Look
See
She stole ma heart away her name was Thieffany
Hmmm
Girl wey gimme love wey nobody fit gimme
Hmm
Sweet sweet things shey you no go pity me
You wantu maki diabetes finishi me
But
I swear to God I'm in love already
Hmm
On your mark, set, I don GO for ready
I no go waiti make another man collect the
The woman wey de gimme joy joy on steady
Hah...!
Verse 3: (Musta4a)
You see you dey for my mind and you Dey for my brain
You go far, you go give me migraine
Have it your way
Ummm
Coz I’m addicted to you I no fit lie
Leave my side, I fit just kpai
Come around baby let’s ride
Yeah yeah yeah
Hook: (Mightyyout)
Oroma oroma oroma
Manifest your love manifest o
No comma comma, I no go do no comma
Manifest your love manifest o
Verse 4: (Jola Bello)
I don tell myself
I’m loving nobody
If you no wan commit
Oro re o kan mi
I just want to flex
And I won go foreign
Omo e choke o
For this place e sure o
Verse 5: (Adam Srae)
E get the way you make my heart dey beat
This your body nor get counterfeit
This your love I wan collect
Swear to God I wan collect
Ohh my baby
You do me something crazy
If I leave you baby
Make e H2O, make e gbe me
Pre-Hook: (Zaki Amujei)
Ah Maria Maria o
She no like corner corner
She’s a baller
Abolanle
With my retina, I Dey see am o
Her body hot like summer baby holla
I’m a call away
Hook: (Mightyyout)
Oroma oroma oroma
Manifest your love manifest o
No comma comma, I no go do no comma
Manifest your love manifest o
Oroma oroma oroma
Manifest your love manifest o
No comma comma, I no go do no comma
Manifest your love manifest o
Verse 6: (Apartment VII [Ene Ijato])
Make it a big deal
Make it feel real
Are you seeing
How I’m feeling
Like jazz in my body let’s write a love story
Make it a big deal
Make it feel real
Are you seeing
How I’m feeling
Like jazz in my body let’s write a love story
Outro: (Ekemini Jane)
I know you feeling me
I know you wanting me
Come and invest in my love
Come and invest in my love
Come manifesti your love
I know you feeling me
I know you wanting me
Come and invest in my love
Come and invest in my love
Come manifesti your love baby

About “Manifest” by MBA for Africa

Read the complete lyrics to "Manifest" by MBA for Africa from the album "Fuel & Flames" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Manifest" is performed by MBA for Africa. from the album "Fuel & Flames" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Manifest", explore more songs by MBA for Africa using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MBA for Africa · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Manifest" is credited to MBA for Africa. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Manifest" appears on "Fuel & Flames" in 2022.

Visit the MBA for Africa artist page at /artist/mba-for-africa for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.