Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Allow Me Lyrics by Lazbizi

Afrobizi the EP, Vol. 1

2020

Way you moving my mamito
Make me wanna sip a likle more Calypso
Whine for papi for papito
Show me how you do it
Baby where you come from
Allow allow allow me
Allow allow allow me
Elegushi kinda party in Miami
Allow allow allow me
Wan ko mi je bi legendary Fela ni o
Allow allow allow me o eh
Girl your body pablo
Let me see your bangle
Take me to your yard wife material
No play me like Armando
You know say man a baller
Wake up chi abola (yeh)
Shege banza who no want
Make you chop my bonanza (chei)
Inna the party inna the carnival
Na me dey gidi gal dem gasolina
Gime gasolina
I like the way you moving my mamito
Make me wanna sip a likle more Calypso
Whine for papi
For papito
Show me how you do it
Baby where you come from
Allow allow allow me
Allow allow allow me
Elegushi kinda party in Miami
Allow allow allow me
Won ko mi je bi legendary Fela ni o
Allow allow allow me o eh
Oh yeah me wan see your body turn up
Wey the gal dem wey like to burn up
(oh yeah) gime likle dance with your love
Dance with your love
Gime dance with your love gal
Broke up ya body don't slow down
Ima kwana Ketchup bu ebano
Gbapurum egwu baby tuo down
When we step inna the scene
Issa shut down (uhh)
With Lazbizi everyday we getting busy
Pulling effizy o my guy e no easy
With Lazbizi (bizi bizi bizi bizi) bizi
Allow allow allow me
Allow allow allow me
Elegushi kinda party in Miami
Allow allow allow me
Won ko mi je bi legendary Fela ni o
Allow allow allow me o eh
With Lazbizi everyday we getting busy
Pulling effizy o my guy e no easy
Credits

About “Allow Me” by Lazbizi

Read the complete lyrics to "Allow Me" by Lazbizi from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Allow Me" is performed by Lazbizi. from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Allow Me", explore more songs by Lazbizi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lazbizi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Allow Me" is credited to Lazbizi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Allow Me" appears on "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020.

Visit the Lazbizi artist page at /artist/lazbizi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.