Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Limit Lyrics by Lazbizi

Afrobizi the EP, Vol. 1

2020

(jampainit you know)
The gal dem gon feel this one
Inside inside
(show boy Lazbizi)
Big batty gal from Ghana (Ghana)
How far how far (how far)
How e go be tonight eh
Shey you go give me banku
Big batty gal from Lagos
How far how far (how far)
How e go be tonight eh
Shey you go give me zanku
Gal no limit
No limit (6×)
(cha)
Gal just give it all
Just give it all (3×)
No limit o (2×)
(cha)
Do it like you from Africa
Whine that your waist
Let them know where you coming from
Champion gal
Kill em with your boomba
Wound them like you from Afghanistan
Some other gal dem say dem sabi dance
(a ahn)
Dem never know that you the magician
(a ahn)
And all the man dem say dem sabi spend (a ahn)
Dem never know your whining no dey end
(a ahn)
Worldwide they wanna be your friend
Champion gal
Whine it whine it whine it whine it whine
Design design it
And show me something gal
Take me round the world the world
You wilding wilding wilding
And I don't care
See dem just dey find you everywhere
Dem just dey find you
And you taking them round the world world world world yeah
Gal no limit
No limit (6×)
(cha)
Gal just give it all
Just give it all (3×)
No limit o (2×)
(cha)
Afia na
See as me I dey so
Me I ready follow you go to any length
I dey with you no fear
No limit (3×)
(ehe)
No limit (3×)
(ehe)
Big batty gal from Ghana (Ghana)
How far how far (how far)
How e go be tonight eh
Shey you go give me banku
Big batty gal from Lagos
How far how far (how far)
How e go be tonight eh
Shey you go give me zanku
Gal no limit
No limit (3×)
(ehe)
No limit (3×)
(cha)
Gal just give it all
Just give it all (3×)
No limit o (2×)
Credits

About “No Limit” by Lazbizi

Read the complete lyrics to "No Limit" by Lazbizi from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"No Limit" is performed by Lazbizi. from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Limit", explore more songs by Lazbizi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lazbizi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Limit" is credited to Lazbizi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"No Limit" appears on "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020.

Visit the Lazbizi artist page at /artist/lazbizi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.