Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Money Calling Lyrics by Lazbizi

Afrobizi the EP, Vol. 1

2020

Ye ye ye ye ye wha? wha?
I go pick up i go pick up
If na money calling
I go pick up i go pick up
If na money calling
Just because you see me online
You calling up my phone
Like say na you buy am for me
No spoil network for me
Just because you see me online (online)
You calling up my phone
Like say you wan give me money
No spoil network for me yeh
I go pick up I go pick up
If na money calling (if na money calling)
I go pick up I go pick up
If na money calling(Lazbizi say)
I go pick up I go pick up
If na money calling
(eh if na money calling o)
I go pick up I go pick up
If na money calling o yea
Hale luya hosana jehovah wey dey answer
Answer our prayer o o
Man about the money
Man about the cheddar
If the pepper rest everywhere go bless up
Man about the money
Pounds and the dollars
If the pepper rest you sef go link up
Every day every night
Man dem just dey hustle and pray
Say we hustle and pray
(we hustle and pray)
We hustle and pray for better days (2×)
Just because you see me online
You calling up my phone
Like say na you buy am for me
No spoil network for me
Just because you see me online (online)
You calling up my phone
Like say you wan give me money
No spoil network for me yeh
I go pick up I go pick up
If na money calling (if na money calling)
I go pick up I go pick up
If na money calling (Lazbizi say)
I go pick up I go pick up
If na money calling
I go pick up I go pick up
If na money calling
(eh if na money calling o)
I go pick up I go pick up
If na money calling o yea
Hale luya hosana
Jehovah wey dey answer
Answer our prayer o o
Hale luya hosana (haleluya hosana)
Jehovah we dey answer (answer)
Answer our prayer e ehe ehe
I go.pick up I go pick up
If na money calling (2×)
O yea
Credits

About “Money Calling” by Lazbizi

Read the complete lyrics to "Money Calling" by Lazbizi from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Money Calling" is performed by Lazbizi. from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Money Calling", explore more songs by Lazbizi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lazbizi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Money Calling" is credited to Lazbizi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Money Calling" appears on "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020.

Visit the Lazbizi artist page at /artist/lazbizi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.