Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Love Me Lyrics by Lazbizi

Afrobizi the EP, Vol. 1

2020

Jampianit
Everybody fine in their own special way
Nobody ugly
Na money na im make some fine
Make some wowo
When your make up wash away sister
Better man wey go love you go still dey
Shey you go dey there for me
If i go down shey you go dey there for me dance galala shoki make you twerk for me
Girl e sure say me and you go get money
Love me now or love me later
It don't matter
As long as am making my paper
One way or the other you go love me
Love now or love me later
It don't matter
As long as am rolling my muller
Baby girl nothing do ya
Love me baby o o o
Erinma dance for me no mind agabagebe dem
Na talk dem sabi dem no sabi dance
You know my head get ororo
Come make we make this money no dey look face
Shebi you like make dem call you cup-cake
Back in the days them be hating on my progress my progress
Now dem don dey talk of my success story
Everywhere dem go
Love me now or love me later
It don't matter
As long as am making my paper
One way or the other you go love me
Love me now or love me later
It don't matter
As long as am rolling my muller
Baby girl nothing do ya
Everybody fine in their own special way
Nobody ugly
Na money na im make some fine
Make some wowo
When your make up wash away sister
Better man wey go love you go still dey
Girl you know i gotchu
Make dem doubt you know i gotchu baby
With me by your side
Cold no go catch you
(Lazbizi girl you know)
You know i gotchu o o o
Shey you got me e e e
Shey you go dey there for me
If i go down shey you go dey there for me
Dance galala shoki make you twerk for me
Girl e sure say me and you go get money
Love me now or love me later
It don't matter
As long as am making my paper
One way or the other you go love me
Love me now or love me later
It don't matter
As long as am rolling my muller
Baby girl nothing do ya (2×)
Credits

About “Love Me” by Lazbizi

Read the complete lyrics to "Love Me" by Lazbizi from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Love Me" is performed by Lazbizi. from the album "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love Me", explore more songs by Lazbizi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lazbizi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love Me" is credited to Lazbizi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Love Me" appears on "Afrobizi the EP, Vol. 1 " in 2020.

Visit the Lazbizi artist page at /artist/lazbizi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.