Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jara Lyrics by Mavins, Bayanni, Don Jazzy

Chapter X

2022

[Intro: Bayanni]
Uhh, yeah
Vibez
No, no

[Verse 1: Bayanni]
Demma be hating
See them be gossiping at my back so long
Father save me
Take me
Demma see the small boy doing all the big things
Now they wanna pull me down, yeah
But I'm still around, yeah
And e dey shock their mind
Calling me ojuju calabar, yeah, yeah

[Pre-Chorus: Bayanni]
Then I call my back up, yeah
I see all of them wan back off, oh no
Say when I call my back up, yeah
I see all of them wan back off, oh no
Oluwa ba mi soro, yeah
Say I go soon dey turn up, oh no
Say make I just dey lock up
I no fit fuck up
Make I leave them
Make them dey for koro (Ayy yeah)

[Chorus: Bayanni, Don Jazzy & Both]
Jara, jara, jara, jara, jara oh
All thе things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wеy you add (Na jara)
Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ayy oh, uh-uhh)
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add (Na jara)
Don Jazzy

[Verse 2: Don Jazzy]
Omo, shey you no dey look face? (Face)
Too much money for my suitcase (Case)
Plenty kele dey for my case (Yes)
Dem dey line up 'cause they wan taste (Yes)
Who goes there? (Ehh)
Yes, who goes there?
Shey you dey whine me
You no get fear?
I no know where dem dey for this track oh
Oya come sing make I go back oh

[Verse 3: Magixx]
See all these people never, never seen the picture
In'a my dark times, tryna get it figured
Shebi, them say me you no get future?
But now they pay me ten milli for a feature
And I say that I'm the man 'cause I buss up the scene
Call up that girl make she wine up the thing
She, no get password but I still put my pin
You know me no send vagabond

[Pre-Chorus: Magixx]
So me call my backup eh
I see all of them wan catch up, oh no
But I dey run marathon eh
Dem no dey my set, I'm far gone, oh no
Oluwa ba mi soro, eh
Say me I go soon dey turn up, oh no
Na baba dey my back up
I no fit fuck up
Dem bin no send me
When I dey for koro
They tell me that

[Chorus: Bayanni & Magixx]
Jara, jara, jara, jara, jara oh (Ooh, no)
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add oh (Na jara), ooh
Jara, jara, jara, jara, jara oh (Oh)
All the things you don bless me with (Na jara)
Any other thing wey you add, oshere (Na jara)

[Outro: Bayanni & DJ Big N]
Gradually dem dey run
Say dem dey run away (Gradually oh)
Gradually dem dey run (Gradually)
Say dem dey run away (Gradually)
Gradually dem dey run (Ru-ru-ru-ru)
Say dem dey run away
Gradually dem dey run (Gradually, gradually oh ayy)
Say dem dey run away
What you thankful for (Jara)
You got the blessings coming your way (Jara)
Double, double (Ja-ja-ja-jara)
Here we go now
That's why I say
"When you're big, you're big abeg" (Jara)

About “Jara” by Mavins

Read the complete lyrics to "Jara" by Mavins, Bayanni, Don Jazzy from the album "Chapter X" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Afrobeat, Afrobeats.

"Jara" is performed by Mavins, Bayanni, Don Jazzy. from the album "Chapter X" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jara", explore more songs by Mavins, Bayanni, Don Jazzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mavins · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jara" is credited to Mavins, Bayanni, Don Jazzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jara" appears on "Chapter X" in 2022.

Visit the Mavins, Bayanni, Don Jazzy artist page at /artist/mavins for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.