Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Small Thing Lyrics by Mr. Wells

2022

Yeah!
Motivational speakers don plenty now
I swear man!
But no be everybody wey see burning bush
Naim be Moses, you dig?
Let me tell these cats
Some things they don't know about me man!
(Champion Sound) Yeah! Let's go

I no dey like put eye for person thing
Wey God no give me yeah
I no dey like put hand for small thing
I no dey like to fight for nothing
And if you wanna be starting something
Make you no do plus something
'Cause when you don dey on a long thing
You go talk say Wells bе fronting

Okay?, Wells be fronting?
But dem forgеt the time dem start their jumping
I dey my lane I dey count my blessing
But dem no see am so dem say na Jonzing
I dey for house I no touch the person
How dem dey die?
Simi Jamb question
If I no smile dem go say depression
But for the street dem dey call me Champion
Full fledged, thorough bred, The Lion
I dey slim 'cause I no chop Iron
Dem no know say I come from Zion
I dey bald but I still be Rasta
And for their mouth na me be the matter
I no bad and I no be Gangster
But if you push I become a monster yeah!
But I go dey alright
Alright yeah, alright yeah!
And the way I feel now on this beat
Is like I just spat on the face of defeat
All my enemies by now they should be feeling the heat
If I fall you can be sure
That I'll be back on my feet yeah!

I no dey like put eye for person thing
Wey God no give me yeah
I no dey like put hand for small thing
I no dey like to fight for nothing
And if you wanna be starting something
Make you no do plus something
'Cause when you don dey on a long thing
You go talk say Wells be fronting

Omo na serious something
E don tey when dem dey do me strong thing
But I dey bear am
I know what I be wanting
I just dey wait so I go put dem for long thing
If I dey waka dem just like to dey snap me
Dem no soji
I dey give dem highlighting
See people wey talk say dem love me
Na dem dey plan make I die dem no send me
But no stressing
I thank God for mercy
No person, only God wey for stop me
No mercy, only God wey fit Judge me
More blessing, 'cause dem no know
I'm more like Lionel Messi
I dey dribble plenty
I no fit kill person
I'm back to the center
Don't need a Beretta
I got my own reapers
They're coming to get ya yeah!

But I go dey alright
Alright yeah, alright yeah!
And the way I feel now on this beat
Is like I just spat on the face of defeat
All my enemies by now they should be feeling the heat
If I fall you can be sure
That I'll be back on my feet yeah!

I no dey like put eye for person thing
Wey God no give me yea
I no dey like put hand for small thing
I no dey like to fight for nothing
And if you wanna be starting something
Make you no do plus something
'Cause when you don dey on a long thing
You go talk say Wells be fronting

I no dey like put eye for person thing
Wey God no give me yea
I no dey like put hand for small thing
I no dey like to fight for nothing
And if you wanna be starting something
Make you no do plus something
'Cause when you don dey on a long thing
You go talk say Wells be fronting
Credits

About “Small Thing” by Mr. Wells

Read the complete lyrics to "Small Thing" by Mr. Wells in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Small Thing" is performed by Mr. Wells. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Small Thing", explore more songs by Mr. Wells using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Mr. Wells · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Small Thing" is credited to Mr. Wells. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Small Thing" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Mr. Wells artist page at /artist/mr-wells for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.