Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Amazing Grace Lyrics by Oritse Femi

Unfadable

0

Wow majekin lolori ko mi oh
Wow wow wow wow wow ye
Shower your blessings on me oh
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and everyday
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Omo the way this world dey go
I don dey fear oh no ye
Put ear everywhere na dirty things
You go dey hearso dirty things you go dey hear
Omo I dey wonder if this world won come
To an end so many things you dey hear
So many things wey I dey see my mind no forget
My mind dey fear oh
Earthquake horricane killing people everyday
Na bablon wey nokoro for this naija wey we dey
This ourreligious crisis na serious gbege
Na bad government dey lead my people astray
Some are working everyday but at the end we
No get paid
Some dey do juju because their maga no dey pay
God the love wey you get for us make you no let
Am fade away we dey beg baba loke make you
Come show me the way
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
I don fade and tire to this world of vanity
Leaders killing theirselves because of royality
People starving and many land over eating
Disaster has taken a hold of their land and property
The youth are practicing cultism and terrorism
Many are called up to do suicide bombing
*** fit through militant and tribalism
Almighty god come to our rescue
Moni aye le oh aye le oh
Ayae le oh eniyan shoro
Oritse mi oh oh oh
Maje kori komi oh oh oh
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace oh
Shower on us right now and every day
Lord the amazing grace oh sin don too
Much inside our vein
Lord the amazing grace

About “Amazing Grace” by Oritse Femi

Read the complete lyrics to "Amazing Grace" by Oritse Femi from the album "Unfadable". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Amazing Grace" is performed by Oritse Femi. from the album "Unfadable" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Amazing Grace", explore more songs by Oritse Femi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oritse Femi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Amazing Grace" is credited to Oritse Femi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Amazing Grace" appears on "Unfadable".

Visit the Oritse Femi artist page at /artist/oritse-femi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.