Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Awoo Ewaa Lyrics by Oritse Femi

Corporate Miscreant

2015

Da beat... on the beat
Ori mi ooo
Ahan... ewoo... eeh (Ratata ratata, musical taliban number one ayah ayah)
Hmm... ahan ahn (Egbe)
Dem dey talk say we no go make am, dem just dey pray make we rise and fall
Upon everything wey dem dey do dem still dey see us dey stand up tall
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball (Jekanmo)
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
Oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)
When dem see we dey come, dem go like to lock up
When dem see we dey ball, dem dey like to jealous (Jekanmo)
Enemy want to mock on me
And they want to get rid of me
Ori wene re se gbene oh
Oritse ne ma je ne te oh (You're the owner of my life)
Na You dey make me dey happy, nobody else, owner of my life
You put smile on my face when nobody dey to help
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
Oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dem shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)
All we need is one love, one love show some love
And Thanksgiving to God, my Lord, oh my God
I for don kpai, I for don kpeme na Baba God make me dey kampe
E comot sorrows and pain for my life, I don dey smile again
Na God help me oh, enemies for use me dey play ball
Baba God oo, na you dey make me dey dey on top ooo
Oya make everybody dey dancee oh, awoo ewaa
Everybody dey dancee oh, awooo ewaa
Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)
(Musical taliban number one) Everybody (Awoo ewaa)
All the mama and papa dey shakee body (Awoo ewaa)
Small small shikini pikin dem dem know level (Awoo ewaa)
Iro ni pe pe npa aja lo lerun (Awoo ewaa)
Ahah
When you know weytin God don do for your life, you no go hesitate to praise hin name
Me I know weytin God do for me o, nahin make me I dey praise am like this
I no fit shout
Musical taliban number one ratata havata MSN ayah!

About “Awoo Ewaa” by Oritse Femi

Read the complete lyrics to "Awoo Ewaa" by Oritse Femi from the album "Corporate Miscreant" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Awoo Ewaa" is performed by Oritse Femi. from the album "Corporate Miscreant" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Awoo Ewaa", explore more songs by Oritse Femi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oritse Femi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Awoo Ewaa" is credited to Oritse Femi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Awoo Ewaa" appears on "Corporate Miscreant" in 2015.

Visit the Oritse Femi artist page at /artist/oritse-femi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.