Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Double Wahala (Part 2) Lyrics by Oritse Femi

MSN (Money Stops Nonsense)

0

Oh no no no no no no mi
Oritse femi
Sa sa sa silence
Banger lee
Oritsefemi Lee
O cover me now? (Mo cover eh jo)
Obodo robodo
Opolo eye e no be open eye
And I've been ten years in this game
But I'm still on my grind
O'boy you look before you leap make them no fall your hand
Hmm
Ko de ma dupe lowo Olorun before you lose your mind
Ote as you dey there dey hate me
I dey hustle my money
I don buy jеt go Malaysia
From Malaysia I dey go Yankee
Wetin you wan do I don do am o
Na wherе you wan go I don pass am o
Ye ye ye e dey there dey hate me
Your kokolet sef dey find me
Double wahala for dead body
(Double double)
And the owner of them body
(Eni eji fun e ma lo)
Double wahala for dead body
(Abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan)
And the owner of them body
Ote you dey dey there dey hate me
When I dey hustle for my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko kan aiye
E ye ma f'ose yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me you go chop knuckle
Oh
Opomulero shebi ohun ni banger lee
Bi mo n se pawo, Olorun mi labo mi
Nigba tan gbe ogun Oluwa segun
Nigba tan di'na Oluwa sina
Nigba tan ro'ota mi pin
Adura da pada
Awon tan leri ti won so'ja
Won ti di eran amuso o
Baba ni ki n ma foja o
Ki n ma so'jo
Mo gba baba gbo
Mo gba baba gbo
Double wahala for dead body
(Double double)
And the owner of them body
(Eni eji fun e ma lo)
Double wahala for dead body
(Uh oh oh oh na wahala you dey find o)
And the owner of them body
Ah ah ah
Ote as you dey there dey hate me
I dey hustle my money
I don buy jet go Malaysia
From Malaysia I dey go Yankee
Wetin you wan do I don do am o
Na where you wan go I don pass am o
Ye ye ye if you still doubt me
Google and search you'll find me
Opolo eye e no be open eye
And if you're new in the game
Make you go pay your tithe
Shebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sere
Lo fi ma sha le 'gba
Ah Ah
Eshin to shi waju
Shebi oun na lafin joba
Ah ah ah
Ote you dey dey there dey hate me
As I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aiye
E ma lo f'ose yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me Mr talku talku
And if you gossip me you go chop knuckle
E to be o
Judi judi judi
E to be o
Judi judi judi
O ti worokoto o
Judi judi judi
O ti worokoto e
Uncle Lee
Ah mo cover e mehn

About “Double Wahala (Part 2)” by Oritse Femi

Read the complete lyrics to "Double Wahala (Part 2)" by Oritse Femi from the album "MSN (Money Stops Nonsense)". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Double Wahala (Part 2)" is performed by Oritse Femi. from the album "MSN (Money Stops Nonsense)" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Double Wahala (Part 2)", explore more songs by Oritse Femi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oritse Femi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Double Wahala (Part 2)" is credited to Oritse Femi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Double Wahala (Part 2)" appears on "MSN (Money Stops Nonsense)".

Visit the Oritse Femi artist page at /artist/oritse-femi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.