Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Double Wahala Lyrics by Oritse Femi

MSN (Money Stops Nonsense)

2013

[Intro]
Ah
Ori wo mi
Eleda dami (Eleda dami ye o)
Aha!
This song is dedicated to Fela Anikulapo Kuti
Musical Taliban, number one!
Obodo robodo!
[Verse 1: Oritse Femi]
Opolo eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithes
Shebi enu t'aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba
Ah
Eshin to siwaju se b'oun na lafi n joba
Ha ha ha!
[Chorus: Oritse Femi]
Ote you dey dey there dey hate me
When I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko kan aye
E ma lo f'oshe yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr. Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
[Hook: Oritse Femi]
Double wahala for deadi body (haba!)
And the owner of dem body
Double wahala for deadi body
(Abeg no stop am, Obodo I dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ha ha ha!
[Chorus: Oritse Femi]
Ote you dey dey there dey hate me
When I am making my money (no be so)
From Moscow to Malaysia (you don see woman time now, you no look una life Oritse)
From Malaysia to Miami
Ko kan aye
E ma lo f'oshe yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr. Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
[Verse 2: Oritse Femi]
Many many things happen for Ojuelegba (skamma durode)
And if you do anyhow, e lo ma sha e legba (wo, mawo mawo mawo weyin o)
Abi you find yourself o inside Surulere (Ah no go, no go Shitta, no go there)
B'awon omo aye ba ka e mu tari
O ma sare lele (wa sare kabakaba)
Ah from Ikeja to Bariga
From Bariga to Gbagada
From Gbagada to Mowe
Mo se n jaye mi ko kan 'ye
Iye o oh oh, oh oh oh oh….oooh!
Ah
Ori wo mi
Eleda dami (Eleda dami ye o)
[Hook: Oritse Femi]
Double wahala for deadi body (Double wahala for dem body)
And the owner of dem body (Double wahala for deadi body)
Double wahala for deadi body
And the owner of dem body
Ha ha ha!
[Chorus: Oritse Femi]
Ote you dey dey there dey hate me
When I dey gbadun my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko de kan aye
E ma lo koba mi o
If I like I spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
[Repeat Verse 1: Oritse Femi]
Opolo eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithes
Shebi enu t'aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba (All eyes opened)
Ah
Eshin to siwaju se b'oun na lafi n joba
Ha ha ha!
[Chorus: Oritse Femi]
Ote you dey dey there dey hate me
When I am making my money
From Moscow to Malaysia
From Malaysia to Miami
Ko kan aye
E ma lo f'oshe yi mi o
If I like I spend my money anyway I like it oh oh
No come near me, Mr. Talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckle
[Outro]
Ha
Arara oju arara
Ororo oju ororo
Arararara
Ororororo

About “Double Wahala” by Oritse Femi

Read the complete lyrics to "Double Wahala" by Oritse Femi from the album "MSN (Money Stops Nonsense)" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Double Wahala" is performed by Oritse Femi. from the album "MSN (Money Stops Nonsense)" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Double Wahala", explore more songs by Oritse Femi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Oritse Femi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Double Wahala" is credited to Oritse Femi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Double Wahala" appears on "MSN (Money Stops Nonsense)" in 2013.

Visit the Oritse Femi artist page at /artist/oritse-femi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.