Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

JIGGY Lyrics by Reeplay

2020

Yea
Fuck olokpa
Standard
E go burst

Have you
Ever
Had to make a run from the police
Used to be a normal thing for me
They arrest me before they see kpoli
Well i
Can't lie
They cuffed a man for no reason
On siren dey go prison
Shey i kill the dpo pikin ?
Presido na my manchi
For utako wey they camp me
Man im used to this shit the bastards they always like dey do pass
See
So many days i don crash for cell
I look at my life and im like what the hell
We dey survive on in sha Allah
These days i no dey stop for car
Ehn !
How you take do am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
How you take run am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Like pamo see i jiggy die

How you take do am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
How you take run am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Like pamo see i jiggy die

Eight o clock i been park for corner with one of my gyal dem dey press her button
Check the voltage my eyes are tinted i scope her like say yes na my calling
Na my hood we dey back in z6 they know me nau mr never dulling
Two seconds na him hilux show
What are you doing here ?
Oga nothing
No time so i start the ride and move
No be today i go land inside your cruise
Rear view i dey see them dey come for back after i reversed
Turn right and hit the gas
Jiggy man like me don disappear
My girlfriend been dey pant like underwear
No be today we dey run am babe no fear
So just calm down as we dey change location

Ehn !
How you take do am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
How you take run am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Like pamo see i jiggy die

How you take do am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
How you take run am ?
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Dont worry bout me see i jiggy die
Like pamo see i jiggy die

Fully endorsed
Fully endorsed my bruva
Are you fucking mad ?
Hahaaaa
Guy ha
We don blow
Credits

About “JIGGY” by Reeplay

Read the complete lyrics to "JIGGY" by Reeplay in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"JIGGY" is performed by Reeplay. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "JIGGY", explore more songs by Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reeplay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"JIGGY" is credited to Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "JIGGY" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Reeplay artist page at /artist/reeplay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.