Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Very Big Boy Lyrics by Reeplay, ODUMODUBLVCK

ANTI-WORLD GANGSTARS

2018

VERSE 1: (REEPLAY)
I'm living my life like a very big boy
Not in the hospital but I'm very sick boy
Still thank God coz I'm still the shit boy. Come throigj with the squad and we kill the shit boy
I no send wetin u dey talk for my back I dey gaze at my front don't call me back
Shawty said she never wanna see me but how come next day shawty still called me back like. Prrrrr?
But I no pick up. Then she tried me again and again and again till it got switched off. Then she sent me a text. Like boy what the heck. Coz of you I dey track. You a pain in MA neck
Two thousand and izgaaju. Been doing this for days. I got ladies screaming like they tripping down the stairs
Gimme on a low. Low low low. Very big boy omo that's just how we roll. Wait first
Chorus
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy) x2
VERSE 2: (ODUMODUBLVCK)
Am very big boy
Got a very big toy
No be decoy
This one na the escort
This one na the transport
Move away hoe
Gerraway dude
Far away snitch
Far away bitch
No dey touch me
No dey call me
I no wan talk
I no wan fuck
See the convoy
Even olokpa dey look out
For my goons
30 niggas om the stage
Very very very big boys
Very very big boys
Looking very skepta
Looking very kendrick
Looking very Jiga
Looking top dawg
Feeling like idibia
Raping like a dibia
Odumodublvck is a thug in the club
All the ladies wanna touch
Am a fox in the box
Ahmed musa with the ball
Man I be like Neymar
(hehehe youre a very big boy ehn?
Ololonson *iceland iceland chants in the background* have you played Nigeria? hahahaha two-not)
Chorus
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy) x2
VERSE 3: (ODUMODUBLVCK X REEPLAY)
Odumodublvck: Reeplay so many whispers
So many gossips many back bitters
Reeplay: Many bad belle for the street no wan make we ball
No wan make we prosper
Odumodu:
Family memebers
See me as a bastard
See me as a jonzer
Gidigbo the doubter
Like a power ranger
Do it like
Do it like a Gangstar
Reeplay:
Do it like a gangstar
Do it like a G
Issa big man thing
You already know the p
Anytime I land dem dey feel am for lekki
But na abj we dey and we dey kill am on a steady
ODUMODU: We dey kill am on a steady na who say we no go blow
Bad belle doubters all up in my home
REEPLAY:
All up in my home
Get the hell out of my place
Get the hell out of my space
Get the hell out of my face
QUICK QUICK QUICK
BAD BELLE: See dem! dey tdey think say their music make sense
ODUMODU: Howfar reeplay! no be those snitches be that?
REEPLAY: Hey hey howfar NA DEM NA DEM
Wetin! ehn! wai!
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy x2

About “Very Big Boy” by Reeplay

Read the complete lyrics to "Very Big Boy" by Reeplay, ODUMODUBLVCK from the album "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Very Big Boy" is performed by Reeplay, ODUMODUBLVCK. from the album "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Very Big Boy", explore more songs by Reeplay, ODUMODUBLVCK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Reeplay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Very Big Boy" is credited to Reeplay, ODUMODUBLVCK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Very Big Boy" appears on "ANTI-WORLD GANGSTARS" in 2018.

Visit the Reeplay, ODUMODUBLVCK artist page at /artist/reeplay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.