Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Angelina Lyrics by Simi

Simisola (Deluxe)

2017

[Verse 1]
Oh no; oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again

[Hook]
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go; no be so
I'm gonna have to let you go

[Chorus]
Cos' I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no; I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no; oh no, oh no
Oh no, oh no

[Verse 2]
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know oh
You save her number as Panel Beater
Ah, when I know say na Carolina (Carolina)

[Hook]
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go; no be so
I'm gonna have to let you go

(Chorus)
Cos' I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no; I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no; oh no oh, no no no no no no no no
Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no

[Verse 3]
Eh aih; if you say you want follow all the babes for the area
(Ah ah ah ahhhh)
Make you follow them, I don't care (oh)
No be me oh you go kill oh
So, I really got to let you go

[Chorus]
Cos' I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no; I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again

[Verse 4]
Na your fault oh, why you mess around?- Angelina
I don't know how you let me down- Angelina
Oya, carry your wahala go oh- Angelina
I no want see am again
I don try, no be small thing oh- Angelina
Angelina, you can have him oh- Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh, oh no, oh no
Oh no ohh
Credits

About “Angelina” by Simi

Read the complete lyrics to "Angelina" by Simi from the album "Simisola (Deluxe)" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Angelina" is performed by Simi. from the album "Simisola (Deluxe)" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Angelina", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Angelina" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Angelina" appears on "Simisola (Deluxe)" in 2017.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.