Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Borrow Me Your Baby Lyrics by Simi

Lost and Found

2024

[Intro: Simi]
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
[Verse 1: Simi]
Ki lo fa nonsense
You say you like me
Shey you dey whine me ni?
See picture wey dey for my dp
My boyfriend no go like this thing
[Pre-Chorus: Simi]
No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebe raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of desire
See me see wahala
He asking for lover
[Chorus: Simi]
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
[Verse 2: Simi]
Killin' me, killin' me softly
I give you warning why you too dey call me?
You say you want me, but ko really funny
You get money and my baby sef get money o
[Pre-Chorus: Simi]
No, no
Sanda Lilly
Small thing, you catch feelings
Rebе raba robo ribi
Love no need agidi
Ijaya, o la ya, because of dеsire
See me see wahala
He asking for lover
[Chorus: Simi, Falz]
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow (Hello, ko gbe now)
Borrow me your baby o (He's not picking the line, why is he not picking the line?)
[Verse 3: Falz]
Hello, hello, brother Ade (What's up, man?)
E jor e mabinu na mo le salaye
O wa improper, please brother, no talk am
Don't bother, no, it's not that I wan chop
I'm just feeling peckish, just a little fetish
I no disrespect pls, I go use my senses (I swear)
We go run am well on the low, me sef I know (Know)
No be wetin person dey talk for megaphone (That's right)
No be fight, I just wan borrow your partner (One time)
Just a night, if we can reopen that chapter (Yeah)
I no come be capper, I no add ajasa (No)
I don't like to tamper (Wheeze), I no need to
Wo leave talk, you no see the chemistry
She's my first love, mo de miss e terribly
[Chorus: Simi]
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o (Oh, no, no)
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
[Outro: Simi]
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Borrow, borrow, borrow, borrow
Borrow me your baby o
Credits

About “Borrow Me Your Baby” by Simi

Read the complete lyrics to "Borrow Me Your Baby" by Simi from the album "Lost and Found" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"Borrow Me Your Baby" is performed by Simi. from the album "Lost and Found" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Borrow Me Your Baby", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Borrow Me Your Baby" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Borrow Me Your Baby" appears on "Lost and Found" in 2024.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.