Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Balance Lyrics by Simi

To Be Honest

2022

[Verse 1: Simi]
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love, me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black or white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

[Chorus: Simi]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah (Balance)
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

[Verse 2: Adekunle Gold]
AG Baby
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so
Won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh

[Chorus: Simi]
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma (Life no balance)
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

[Verse 3: Simi]
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

[Chorus: Simi]
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

[Outro]
Balance bam bam
Inside you Balenciaga
Balance Balance oh oh
Grace pass ability
Credits

About “Balance” by Simi

Read the complete lyrics to "Balance" by Simi from the album "To Be Honest" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Balance" is performed by Simi. from the album "To Be Honest" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Balance", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Balance" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Balance" appears on "To Be Honest" in 2022.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.