Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ayo Lyrics by Simi

Omo Charlie Champagne Vol. 1

2019

[Verse 1: Simi]
My blessing come down
Favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything wey I touch for this
Everything wey I want
Shey na mansion o, shey na Porsche o
Na me get am o, amin
If dem dey doubt e, no mind em
If bad belle come make you bite them
My time don come eoooh
Ayo wa na le mi o
Ire oooo, ire
Ayomide oooo, ayomide
Everyday o showers of blessings reign on me

[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 2: Simi]
A siriri wa a bo
Wherever we go
Victory wey no dey finish
Ani temi ni o
Loke loke we no go run down
No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo tide o
Pounds ati dollars, temi ni o
Ayo at'allafia ko je temi ni o
Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga
If you believe o s'amin o
Ani ko s'amin o

[Hook]
Ire ooo, ire
Ayomide o, ayomide
Everyday o showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

[Verse 3: Simi]
Atewo ko mi a ro
Olorire ooya ko ma ro
Emi re o eh eh
Oya dance the dance of olowo
As you go money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo Ayo Ayo
Ayo sin mi dele o, sin mi dele o
Ola Bamindele
Pararara

[Hook]
Shey na money wey you want o, oya o
Abi o fera motor o, oya
Time e don come o, oooo
Ayo wa ba le mi o
Happiness knocking wale wa
Prosperity something o kpe wa
And blessing calling, oooooo
Ayo wa ba le mi o

Ore ore ore o
Ore wa ba le mi o
Make this love dey sweet me for body
Ife wa bale mi o
Ireti wo le mi o
Ireti wo le mi o
Ayo Ayo Ayo
Ayo wa ba le mi o
Credits

About “Ayo” by Simi

Read the complete lyrics to "Ayo" by Simi from the album "Omo Charlie Champagne Vol. 1" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Ayo" is performed by Simi. from the album "Omo Charlie Champagne Vol. 1" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ayo", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ayo" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ayo" appears on "Omo Charlie Champagne Vol. 1" in 2019.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.