Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Joromi Lyrics by Simi

Simisola (Deluxe)

2017

[Verse]
Joromi Joromi
I want you to love me
Joromi baby
Joromi Joro
Kiode? Kilode o?
Why you no dey call me
Kilode baby?
Kilode Joro

I dey give you signal (joromi)
Why you no dey see me ah (joromi)
I give you green light tire (joromi Joro)
Omo kilon bubble o (Joromi)
Make you no dey fumble o (Joromi)
I go shoot my shot e o Joro

[Hook]
So Joro baby take my number
(Take my number)
You know you can call me later
(Call me later)
Me I want to be you lover
(Be your lover)
On baby, call me later
(Call me later)

[Verse 2]
Faloabi bosi bi o
Talk to your friend o
Joromi baby o (joromi Joro)
Shebi iwo lo so fun mi
You talk sey he like me
Ah abi iro lo n pa gan (Kilode Joro)

I dey give you signal (joromi)
Shey you no dey see me ah (joromi)
I give you green light tire (joromi Joro)
Omo kilon bubble o (joromi)
Ko ma lo fumble o (joro mi)
I go shoot my shot e o Joro

[Hook]
So Joro baby take my number
(Take my number)
You know you can call me later
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)

Oh baby no be crime
Make pesin love you aye
Love you baby aye
Yes I love you baby oh
Oh baby tell my why
(Tell me why)
You dey take your time
Just call be baby

Joro baby take my number o
(Take my number)
Maybe you can call me later
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)

Baby mi o
Ki lon shele gangan?
(Take my number)
I dey wait for you since early mon mon
(Call me later)
Me I want to be your lover
(Be your lover)
Oh baby call me later
(Call me later)
Credits

About “Joromi” by Simi

Read the complete lyrics to "Joromi" by Simi from the album "Simisola (Deluxe)" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B, Pop.

"Joromi" is performed by Simi. from the album "Simisola (Deluxe)" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Joromi", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Joromi" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Joromi" appears on "Simisola (Deluxe)" in 2017.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.