Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Joy Lyrics by Simi

To Be Honest

2022

Can you see me now
Rii

[Verse 1]
Some people no get Joy
Dem wan talk you up for your front
They gon' fuck you up when you turn around
Ohh
Some people no get Joy
Anytime you come for me
I know misery loves company
But no be me you go take shine oh
I know how the thing dey go
When I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business, minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

[Pre-Chorus]
Fuck all the fuck all the people wey no get Joy
Anyway anyway I’m getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I’m getting on
No stopping this train wey dey run oh

[Chorus]
Fuck all fuck all the people wey no get Joy
No Joy, No Joy
No Joy, No Joy
No Joy No Joy
Fuck all the people wey no get Joy

[Verse 2]
You see bad news you dey jubilate
Bad belle don dey accumulate
When Baba God make person great o
Even enemies celebrate o yeah
As I face my front, make you face your own
Na the koko
Adura mama mi a ma gba, Iya mi spiri koko
Oh no, when I hear noise me dey turn am low
Here for the business, not for the show
(For the business minding my business eh)
If you really really no mad
Why you so happy when another man sad
Na Instagram give you this kain mind

[Pre-Chorus]
Fuck all the fuck all the people wey no get joy
Anyway anyway I’m getting on
Thank God say man no be God oh
Anyway I’m getting on
No stopping this train wey dey run oh

[Outro]
Fuck all fuck all the people wey no get Joy
Dem no get Joy
Fuck all the people wey no get Joy
Credits

About “No Joy” by Simi

Read the complete lyrics to "No Joy" by Simi from the album "To Be Honest" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"No Joy" is performed by Simi. from the album "To Be Honest" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Joy", explore more songs by Simi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Simi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Joy" is credited to Simi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"No Joy" appears on "To Be Honest" in 2022.

Visit the Simi artist page at /artist/simi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.