Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Anointing Lyrics by Solidstar

Grace$Glory

0

[Intro]
Na na
(It's Mecca E on the beat)
Oh na
Na na
Alright

[Verse 1]
Ararara
You see me, you see me dey spend my cash
My cash
Ororororo
Anywhere me go, dem dey clear my road
My road

[Hook]
Mhmm, na anointing
Ah, I know me I get the anointing
See, omo na anointing
Don’t tell me what they say
I know me I get the anointing
Ano anonono
Who no go know go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
A na na no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing
You know
I know me I know na anointing
Na anointing

[Verse 1]
Omo no go there oh
Hold it
I'm from AJ city so I no dey le oh
Oh no
See my head dey there oh
Oh no
You wan bring it down, omo ma lo be oh
Obe oh

[Hook]
Mhmm, na anointing
I know me I get the anointing
See, omo na anointing
Don’t tell me what they say
I know me I get the anointing
Ano, anono
Who no go know go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
A na na no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing
You know
I know me I know na anointing
Na anointing
Ai, na anointing

[Verse 2]
Who no go no go know
I don go, I see and I know
No be play, omo no be joke
You paying your bills, today you know na anointing
See, my brother I say na anointing
Oh na, anointing

[Hook]
Who no go no go know
E get wetin I dey see
Me I dey see
Anana no
You see me dey spend my dough
E get wetin I dey see
Omo me I dey see
Na anointing

[Outro]
A na na no
A na na, a na na na na na na no
A na na no
A na na no
A na na, a na na na na na na no
A na na no
Anointing
I know say I get the anointing
If you know say you get the anointing
Ah, me get the anointing
And I know say you get the anointing
Credits

About “Anointing” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Anointing" by Solidstar from the album "Grace$Glory". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Anointing" is performed by Solidstar. from the album "Grace$Glory" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Anointing", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Anointing" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Anointing" appears on "Grace$Glory".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.