Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Balling Lyrics by Solidstar

Grace$Glory

0

Omo we no send nobody
The girls wey dey touch their body ah (2x)
Ay I be the master
Isoko boy on a rasta (4x)
Omo im balling wosa eh
Chilling with your sister
And shes giving me macosa
Eh ah (2x)
Im baling yeah ah
When I step in the club
All the ladies bring their waist down
Down yeah ah
Because im bopping
Enough money to spend
Omo you too dey body ah
That’s why they dey rare body
Rare body, rare body, rare body eh
When I enter the place
I swear we dey scatter thе place
Omo we no dey wait
Wе are chilling and sipping moet
Ay I be the master
Isoko boy on a rasta (2x)
Omo im balling wosa eh
Chilling with your sister
And shes giving me macosa
Eh ah (2x)
Omo we no send nobody
The girls wey dey touch their body ah
Omo we dey sample body
Dey sample body, dey sample body ah (2x)
The girls dey won sleep my place now
Dem dey whine their waist now
Sexy ** figure eight
Dey regulate, dey regulate now
Ay I be the master
Isoko boy on a rasta (2x)
Omo im balling wosa eh
Chilling with your sister
And shes giving me macosa
Eh ah (2x)
Omo we no send nobody
The girls wey dey touch their body ah (2x)
Omo im balling wosa eh
Chilling with your sister
And shes giving me macosa
Eh ah (2x)
Credits

About “Balling” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Balling" by Solidstar from the album "Grace$Glory". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Balling" is performed by Solidstar. from the album "Grace$Glory" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Balling", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Balling" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Balling" appears on "Grace$Glory".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.