Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Area Lyrics by Solidstar

One in a Million

0

My papa score goal well
And my mama born me well
Area
Area
They are a lot of lot of things you should know about me
Which I’m gonna say right now
And they are a lot of lot of things you should hear about me
And you gonna hear it right now
I’m from aj
Kings land
Isoko boy we dey very strong
From jolly city you know how it is
I was born and brought up in a land so sweet yea
See my papa score goal well
And my mama born me well
I no go taya to dey say I love ajegunle
*** the plate is not from ajegunle
Evene boys and girls dem don they learn
Sharp boys and girl you go see for ajegunle
Like warri boys we no dey carry last
Na to jolly everyday na party day
In casе you never know wherе I’m from
I am from ajegunle
That is where me am born and brought up
Solidstar from ajegunle
Lemme see your tools if you know you love ajegunle
Area
Area
See I be isoko boy from delta state
All my delta giuys how una dey
I no dey shame to say I’m from ajegunle
Inside aguturu me I grow so me I no dey learn
I grow up in the hands of grandma
May her soul rest in peace grandma ma
I no go forget how you suffer for me
Bless me with holy water
Dey tell me sey wane your star go shine
Now I see the star shining
Shining like a sun in the morning
Why you have to leave me alone eh
E dey pain me pain me eh
Sey you no dey to enjoy my money
And if you help me see my daddy
Help me tell am sey I dey miss am badly
In case you never know where I’m from
I am from ajegunle
That is where me am born and brought up
Solidstar from ajegunle
Lemme see your tools if you know you love ajegunle
Area
Area
Aj city na a place to dey jolly
And na sharp place for the mugu to dey soji
Everybody no dulling
Come make we enter jungle take something something
Cos today na goddy e don tey
And tomorrow iya faruq go dey happen again
See people never stop to dey jolly eh
Monday to sunday things dey happen eh
My papa score goal well
And my mama born me well
So I no go stop to dey talk about ajegunle
The music I dey play today start from ajegunle
Ajegunle boys
In case you never know where I’m from
I am from ajegunle
That is where me am born and brought up
Solidstar from ajegunle
Lemme see your tools if you know you love ajegunle
Area
Area
In case you never know where I’m from
I am from ajegunle
That is where me am born and brought up
Solidstar from ajegunle
Lemme see your tools if you know you love ajegunle
Area
Area
See I be isoko boy from ajegunle
Ajegunle
See you no be isoko boy from ajegunle
Ajegunle
Lemme see your tools in the air
Winner like you **
If you know sey you love ajegunle
Tell me you love ajegunle
Love ajegunle
Love ajegunle
Credits

About “Area” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Area" by Solidstar from the album "One in a Million". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Area" is performed by Solidstar. from the album "One in a Million" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Area", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Area" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Area" appears on "One in a Million".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.