Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bam Bam Lyrics by Solidstar

African Hit Mix, Vol. 6

0

[intro] okay
You know what time it is yeah
Popito on the beat
So baby dubi dubi dubi dubi ahn
And girl i want some love make we ahn
And dubi dubi dubi tell nobody ahn
[Chorus – solidstar] bambambia bambam boyo
Ice prince zamani
Bambambia so many dem come
And dem fail dem go
Solidstar
Bambambia bambam boyo
Bambambia we still dey and we no ready to go
[hook – solidstar] no be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey stand for bus stop
No be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey collect for bus stop
[verse – ice prince] aii
You see the music industry
Be like university
Before i came to lag
I was the king of my city
And then i come realize
No be my pika party
Omo to blow for lasgidi
Difficulty and i’m
Feeling like civilian soldier
Wanna drive a posh range rover
I wanna be that g wey dey
Sing song like a king kong
Bring the gal dem over
Ace looking at me face i’m older
Ace man i hustle everyday never sober
Ace and you know say man
I S3xy with the rhymes
So the gal demma shoot it in
My rehearsal for koga
This life omo na turn by turn
Say brother if you run my run
But i no go ever let you pass me brother
No go ever let you pass me
[Chorus – hook] bambambia bambam boyo h
Bambambia so many dem come
And dem fail dem go
Bambambia bambam boyo
Bambambia we still dey and we no ready to go
No be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey stand for bus stop
No be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey collect for bus stop
[verse – patoranking] i say arise to the top top
Ghetto youth say me no go flop
Sweet music never can stop
From every junction to every bus stop
Mama say son never go crazy
For any lady
Just make sure you are ready
Fit burn up me fire dont be shady
Everybody smile now when
They see me for me cable
Mama now she can eat vegetable
Because her son now is stable and able
Capable to make her live comfortable
Calling now calling now calling now
Can't you see
I’m balling now balling now
I will never ever falling down falling down
Because god don give me the crown
[Chorus – solidstar] bambambia bambam boyo….whatyasay
Bambambia so many dem come
And dem fail dem go
Bambambia bambam boyo…love you back
Bambambia we still dey and we no ready to go
[hook – solidstar] no be today
When baka don dey for backside
No be today when agbero don dey stand for bus stop
No be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey collect for bus stop
[verse – solidstar] all ah the mama dem know eh
All ah the papa dem know eh
So call all ah the gals dem know eh
Say solidstar and ice prince know we are the best
All ah the mama dem know eh
All ah the papa dem know eh
So call all ah the gals dem know eh
Say solidstar and ice prince know we are the best
Dem tinkoko
When we come around we do
Dem tinkoko
Anytime we step out we make
Dem tinkoko
We make all ah their
Body dance tinkoko
Ahn
[Chorus – solidstar] bambambia bambam boyo
Bambambia so many dem come
And dem fail dem go
Bambambia bambam boyo
Bambambia we still dey and we no ready to go
[hook – solidstar] no be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey stand for bus stop
No be today when baka don dey for backside
No be today when agbero don dey collect for bus stop
Credits

About “Bam Bam” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Bam Bam" by Solidstar from the album "African Hit Mix, Vol. 6". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Bam Bam" is performed by Solidstar. from the album "African Hit Mix, Vol. 6" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bam Bam", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bam Bam" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bam Bam" appears on "African Hit Mix, Vol. 6".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.