[Verse: Wan Shey] All hail the king Proud Banso pekin From squares to Melim Wuna feelam for skin Na for here I begin Back when I was a kid Back when I had the dream for either rap or for sing That was in '96, I was barely able to read Born with short-sight, I be di strain ele for see Dat weird pekin for quatier, wey e no be know for play Dat one na blind man, dey be di tok sef for ma face Physically I be weak, the school punching bag My food flask be dey accessible to any hungry man They be di boil ma veins But I no be fit complain Anytime I had dem late Na for ma head they go revenge Na so ma repe turn turn so be na ma best friend I had to act 21 before I even turned 10 E buy ma first lenses, ma eye start open Na yi give me the courage for no cry when e be enter coffin Die wey I dey Upper sixth My whole life juh stop yi I enter university with three five for ma pocket Na God yi one know how I manage get degree But to every obstacle, I was David with a sling Réme too be di ya bad, five-K per month Wusai e be di takeam for gimme bro? I no fit know E be use to be na tailor, then old age catch yi Di wait répe yi pension, government di ele mash yi Yaounde everyday, Ministry of Finance "Madame venez demain, on n'a pas vu vos documents." Réme juh di frustrate, tears always in her eyes Since I too resemble repe, when e see me e di cry Ma big brothers be dey, di hustle for their side Di save their ten ten francs for travel go Dubai Ma other sister try, e married start yi life The other one still dey today di hustle for survive All this story na to show wusai wey Wan Shey comot The few things I've been through that have influenced my come up This project na ma life, so I di presentam for here I'm rapping for my family, na me be Chop Chair [Chant 1] Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah) Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah) Shoh asaka ahh ( moh sahhh) Shoh asaka ahh ( moh sahhh) Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah) Shoh yi ràni ah eh (yi ràni ah) Shoh asaka ahh ( moh sahhh) Shoh asaka ahh ( moh sahhh) [Chant 2] Kidzelé Kidzelé Kidzelé (Kidzelé) Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé) Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé) Kidzelé Kidzelé kijung (Kidzelé)
Read the complete lyrics to "Banso Pekin (Intro)" by Wan Shey from the album "Chop Chair" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Afrobeat, Hip-Hop.
"Banso Pekin (Intro)" is performed by Wan Shey. from the album "Chop Chair" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Banso Pekin (Intro)", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Banso Pekin (Intro)" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Banso Pekin (Intro)" appears on "Chop Chair" in 2018.
Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.