Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Congo Meat Lyrics by Wan Shey

Yellow Season

2018

[Intro: Wan Shey]

The slow dey na, ehh, Congo meat
The slow dey na, Congo meat
Congo meat, the slow dey na

Congo meat, the slow dey na congo meat boy
Congo meat, the slow dey na congo meat
Congo meat, the slow dey like congo meat
Congo meat

[Verse 1: Wan Shey]

Yo, why this people them di complicate
Simple issue for common sense
Na so dem dey di contemplate
I try for corelate between the hate and love they propagate
We still dey we na gate for elevate
But people don di fake
Hey We still di grow but don di feel like Drake
Instead for concentrate, we concentrate we na for feel waself
And see Na why wa showbiz don di slow for grow
It’s not even a job yet but people don di want for blow
I’m yawning Cuz this one's beyond me
I think we need some medication like Damian Marley
I think we need for reclaim wa wealth like the kings of Mali
Let Abokis share the money, Ice Prince Zamani
I’m on it
Wuuu Make these pipo start to check their selves
I’m headed to the top without any kinda job referrals
I’m headed candidly, other rappers them cam leave me
This shit is kinda mad easy, the competition I preferr

[Chorus]

Congo meat, the slow dey like congo meat
Congo meat, the slow dey like congo meat
Nyamagoro, the slow dey like congo meat
The slow, the slow, the slow
Menn, the slow dey like congo meat

Take ya designers away
We no get we nothing for here
Take ya Rihannas away
We get we na Daphne for here
Congo meat, take ya designers away
Congo meat, we no get we Pizza for here

[Verse 2: Wan Shey]

Huh, Buea di cough Tiko di catch cold
Dis one na number two bar like handle dem for bicycle
I drop bars like tin wey e happen for that old Da Crown
Look haters na with frown like I’m about to give a teacher’s round
I’m joking
This is thought provoking
I even tried to throw the bones like we in Kuvuki
How you want us to promote the fiends who ain’t promoting
Like a useless father, bro I am not supportive, supportive Yeah
Go ask ya friends how we reach here
This kind talent, once every four years like leap year
Make this nikkas dissapear like that charge sey King Beer
It’s real here, nchindas please get out of the king’s chair
Hmmm if na election man na candidat
Dis kinda wildness, bro ya man na animal
I drop my voice like man na bass guitar
Then I loss sense untop beat, man na cannibal

[Chorus]

Congo meat, the slow dey like congo meat
Congo meat, the slow dey like congo meat
Nyamagoro, the slow dey like congo meat
The slow, the slow, the slow
Menn, the slow dey like congo meat

Take ya designers away
We no get we nothing for here
Take ya Rihanna away
We get we na Daphne for here
Congo meat, take ya designers away
Congo meat, we no get we Pizza for here

[Verse 3: Wan Shey]

But, for third verse I get to drop curse
Like I use na racial slur, my opinions di make buzz
So take heed, know I’m one of the sowed seeds
Like logo for sound slave, I’m about to make your ears bleed
They bleeding, Like this is Haiti
They could use ma food for thought to go and feed the needy
Like it’s congo fifty, my breed has been extinguished
So I’m about to take back, right to the beninging

Wait, beningi be be beni beginning beninging
Uhhh di man I di try for pronounceam noh
Limme, beninging, beginding beginding beninging
Lef beninging for dey, Cava
Greezy, na you makeam I di craze so boy
Congo Meat, the boy dem too slow like na congo meat
Congo meat, di boy dem too slow, na congo meat
Nyamagoro, they slow like na congo meat
Congo meat, di boy dem too slow like na congo meat
Credits

About “Congo Meat” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "Congo Meat" by Wan Shey from the album "Yellow Season" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Afro Trap, Hip-Hop.

"Congo Meat" is performed by Wan Shey. from the album "Yellow Season" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Congo Meat", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Congo Meat" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Congo Meat" appears on "Yellow Season" in 2018.

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.