Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Chop Chair Lyrics by Wan Shey

Chop Chair

2018

[Chant]
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Chop Chair
[Chorus: Wan Shey]
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
[Verse 1: Wan Shey]
Chop Chair
Na be ma repe yi chop chair
Wan Shey you be the heir
Nobody di cough here
I don corobo my hair
Shidon for bamboo chair
I be yema na for fear
Red feather cap with white inner wear, Yeah
No other boy fit compare
Na me di kill fowl and na daso me di share
We no di breath the same air
Like chief for Balikumbat
Na me di chop gizard while wuna di chop na particulars
Rice dey for cooler, palmi line like a ruler
Na so uncle dem for palace di enter with Amarula
Gallon dem for sha stand corner juju house
Mami dem for palace abeg wuna turn da fufu fast
People don di hungry, people don di tok
They want see if I be better chief or I be chief for mop
People wear their fine clothes
Make occasion no fine so
Wan Shey dey town, chief whip, bring we da wine so
[Chorus: Wan Shey]
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
[Verse 2: Wan Shey]
People done settle down
As pot fufu start cam
Now we want hurry mala before juju start dance
All man shidon for ground
Mimbo di waka round
You no di hear no sound except as they swallow yam
Pikin dem dey for tree, dem di wait Kibara Nkoh
Compound don flop, na so we thick like kimanamoh
See me now, I no va finish tok you run comot
Some paddy man want run they fix some stick for yi mop
Uhh, make no man no cam try for di hate we
Since we be royalty, ancestors elevate we
As I be di tok, kingmaker juh di burst
Time for gimme the crown
Na so I calé like boss
Then e wear me da chain dem
Put me da ring dem
Tok I move ma shoe then we shake hands like real men
As I shidon for chair
E whisper for ma ear
“You're the King of Kamer Rap
Na you be the Chop Chair”
[Chorus: Wan Shey]
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
[Spoken Word: Wan Shey]
Aha
Ven yuri, ven yuri, Ven yuri
M beri á ven feyi vé ven wiyin á fen lán
Ji vəsen wa sheh'ri á kinyo kin
M tíy á fen á dze'a fe à yi lim a Tah verì wa dù á fo mbiy
Wòh wo a dzen' á fen lan
À wòh wo a yo dzen' á fen
Woŋg wo fiy'i wa si wiyi
Beri ven
[Chorus: Wan Shey]
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair
All dis palace boys no di compare
One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey
[Chant]
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair
Credits

About “Chop Chair” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "Chop Chair" by Wan Shey from the album "Chop Chair" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Afro Trap, Afrobeat.

"Chop Chair" is performed by Wan Shey. from the album "Chop Chair" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Chop Chair", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Chop Chair" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Chop Chair" appears on "Chop Chair" in 2018.

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.