Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Grass Lyrics by Wan Shey

2017

[Intro]

Wanshey
Why di men dem di claim say
They hold da kind grass

[Verse 1: Wan Shey]

Ma key holder ma gass bottle (grass)
When di people nang I dey di hustle (grass)
Ma black Air Max get WiFi, hi-fi, bad guy ma video di pass for sy-fy (grass)
Ma repe na CEO for fly emirates (grass)
I get two wives but me I be celebrate (grass)
Wa dog get dog for di guide yi (grass)
Ma pa na Ndawara, so ma dog no di buy tea (grass)
Na we di dance lotery menn, deny for travel (grass)
I know the shoe mender wey e be sew Mosеs yi sandals (grass)
Grass, na me write recipе for Export (grass)
And I di get more pussy than pet store (grass)
I be Nye, but me I no di take bribe (grass)
I di chop na shawarma for ma breakfast (grass)
I di spend 5 days untop one line
Na why ma face di twist like say I suck lime (grass)

[Chorus]

Ohhh you say you get grass oh
But you know say na God bad pass oh
You and dat ya grass juh di boil rice oh
Fire too di burn, but God di burn pass oh
Ohhhh, (na you get grass)
Ohhhh (say na you get da bad grass)
Ohhhh (da ya grass so na nonsense)
Ohhhh (na papa God bad pass)
Ohhh, ohhh, ohhh, ohhh, ohhh

[Verse 2: Wan Shey]

I di turn back spring unto niddle (grass)
Long vision, I di guage pass eagle (grass)
I get swag Numerica no fit try me (grass)
And I di sell more kangwa than Standley (grass)
Huh, Mr Leo shave corobo? (grass)
Salatiel plat Motobo? (grass)
Maahlox don turn be na pastor (grass)
Fall bush, but me I no get passport (grass)
Uh, I get money pass Bill Gates (grass)
Maths paper 1, without mistake (grass)
Uh Jay Z don sign me (grass)
I be terrorist, secret service di find me (grass)
I get black belt for Karate (grass)
Muna tete, wa house be be na sasaye (grass)
I no di claim sense, accurate pas excel
Chat with Steven Hopkins then e confirm say men dem get grass

[Chorus]

Ohhh you say you get grass oh
But you know say na God bad pass oh
You and dat ya grass juh di boil rice oh
Fire too di burn, but God di burn pass oh
Ohhhh, (na you get grass)
Ohhhh (say na you get da bad grass)
Ohhhh (da ya grass so na nonsense)
Ohhhh (na papa God bad pass)
Ohhh, ohhh, ohhh, ohhh, ohhh


[Verse 3: Wan Shey]

I be hustler, I di grind pass pepper stone (grass)
Samuel Etoo di beg number for ma telephone (grass)
WhatsApp dey for ma Nokia 3-3-10 (grass)
I di use big duplex as chicken fence (grass)
I di chop like six flask fufu
I di waka distance with foot pass juju (grass)
I get belle pass Rick Ross
I too di confuse, ma nickname na criss-cross (grass)

[Chorus]

Ohhh you say you get grass oh
But you know say na God bad pass oh
You and dat ya grass juh di boil rice oh
Fire too di burn, but God di burn pass oh
Ohhhh, (na you get grass)
Ohhhh (say na you get da bad grass)
Ohhhh (da ya grass so na nonsense)
Ohhhh (na papa God bad pass)
Ohhh, ohhh, ohhh, ohhh, ohhh
Credits

About “Grass” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "Grass" by Wan Shey in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Afro Trap, Afrobeat.

"Grass" is performed by Wan Shey. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Grass", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Grass" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Grass" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.