Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Biggie Man Lyrics by Erigga

A Trip To The South

0

Abeg
Paper boy
Waff town representer
Who nor get today
Fit get tomorrow
Girl nor use me play
Oh ye
Cos nobody nobody
Nobody fit spoil God's plan
Nobody nobody fit stop your shine
Nobody nobody
Nobody fit stop your shine
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
So my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o
Oh my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o
Help me tell the street food don ready
Flows mad pass kolo wey sidan dirty dey eat nonesense
Rappers dey spit nonesense
I nor be sars when i come dem dey jump fence
Orobo say she go quench me her head dey shake
Round i never cum her legs don dey shake
Gun fit turn your hardest rapper to drake
I nor dey fight for twitter come my compound come rake
If you spoil i spoil God punish devil
Emirates Empire another level
Men full area dey halla Erigga clear way
Kalashi i swear dem shoot pass L.A
If you know me b i nor get bar boy
Talent dey but no moneg to push am far boy
But when you always pray up blessings go come down
See me now high star boy
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
So my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o
Oh my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o
Na me dey run the street now forget keke
Spitting fire you try am na ibeke
Nor be say you hate me na just bad belle
Say i dey spray money like boys from sapele
With swag wey dem nor dey sell for OLX
Money fast if na lie make we go express
Anonymous say Erigga na your time be this
Forget jollof spices Erigga na your thyme time be this
And me ready talk anyhow like Donald Trump
Drop songs wey go last till God blow e Trump
How many nights winsh dey sleep wey e wan buy bed
Dem dey Warri i dey Lekki but dem wan barb my hair
Who nor go nor know except wetin dem tell am
Erigga dem blow go winsh nor fit smell am
Motor wey God fix devil nor fit spoil am
So bring your mind down very soon you go hear am
So make i dey celebrate
I go dey celebrate
As dem deh hate i dey celebrate
I go dey celebrate
Anything dem plan na for their head o
Na for their head oh
Anything dem plan na for their head o
Na for their head oh
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
Paper boy you be biggie man o eh
Anonymous you be biggy man o eh
So my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o
Oh my broda yemekunami yemekunami o
My broda yemekunami yemekunami o biggie man
Credits

About “Biggie Man” by Erigga

Read the complete lyrics to "Biggie Man" by Erigga from the album "A Trip To The South". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Biggie Man" is performed by Erigga. from the album "A Trip To The South" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Biggie Man", explore more songs by Erigga using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Erigga · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Biggie Man" is credited to Erigga. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Biggie Man" appears on "A Trip To The South".

Visit the Erigga artist page at /artist/erigga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.