Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Elegba Lyrics by Solidstar

W.E.E.D.

0

See na me get the melody
Wey go give you the remedy
Na me for the girl dem e ba
Mama call your daughter o she don dey polongo
Na me she wan follow go oo
All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e
Dey calling, dey calling, dey calling
Oya give dem the melody
Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
Emi mo legba ma sa e legba ooh ah
Mi o local, international o gosh
Oh legba ma sa e legba
Give mе the thing mbok, zoporomi
Afo near thing, a fo near thе thing
Give me the thing mbok, zoporomi
Afo near thing, a fo near the thing
All my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e
Dey calling, dey calling, dey calling
Oya give dem the melody
Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
Emi mo legba ma sa e legba ooh ah
Mi o local, international o gosh
Oh legba ma sa e legba
That girl dey toja mi hain
She dey waja mi hain
She wan go cotonu she no wan cross hain
She dey bother me hain
If I call am sisi she go tell me say a so busy hain
Because of this girl mo lo join Opc hain
Dan malley o, malley o, dan malley o na wa
We go play Mario Mario hain singi tire hain
Call me small doctor akeweje oganla hain
Abasin bom hain
Otekere bom, hain
Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
Emi mo legba ma sa e legba ooh ah
Mi o local, international o gosh
Oh legba ma sa e legba
Omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
Emi mo legba ma sa e legba ooh ah
Mi o local, international o gosh
Oh legba ma sa e legba
Credits

About “Elegba” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Elegba" by Solidstar from the album "W.E.E.D.". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Elegba" is performed by Solidstar. from the album "W.E.E.D." This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Elegba", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Elegba" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Elegba" appears on "W.E.E.D.".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.