Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Oluchi Lyrics by Solidstar

Grace$Glory

2013

[Intro: Solidstar & Flavour]
Eh on this beat is Jay Sleek oh lo lo lo
Yeah
Oyonima!
Achievas
Flavour nwa mma o


[Verse 1: Solidstar]
No be say she give me the jazz
No be say she take my name to babalawo house
Ah eh
Me sef I dey wonder why
Why e be say na your name o I dey sing o every day for my song
Girl na you
You dey make my belle cool oyololo
Oluchi oli baby ololo
You dey make my head swell elele
So


[Chorus: Solidstar]
Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dеy fit sleep everyday
Girl I no dey concеntrate eh
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah)
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ya, yeah)


[Verse 2: Solidstar]
Girl I'm here to stay
I no go thief your heart and run away, yeah
I'll never go astray
I'll stay with you from now till the day that I fade away
Girl you be the one wey I go carry carry
Go show my mama you I go marry marry
Ochigi n’ime obim sari sari
Ololololo eh ah


[Chorus: Solidstar, Flavour]
Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eh
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh yeah)
Ah ah ah eh (ah eh ah eh yah)
Oyonima!
Iye, iye, iye, iye


[Verse 3: Flavour]
Anytime I think about your beauty oluchi (ye le le)
Ema na ife ne memu oh oh (oyonima)
Anytime I think about your waist oluchi oh
Ema na ife ne mem dikwa egu nu
Sometimes I ask myself how I fall in love with you
Solidstar a wola nme
E yeah!
Oluchi, gbagbe egwu nu seke nsem
Gbagbe nu egwu asa nwa
Gbagbe egwu nu seke nsem


[Chorus: Solidstar]
Girl you believe me when I say
Na you dey for my brain e yoo
I no dey fit sleep everyday
Girl I no dey concentrate eh
Ah ah ah eh
Iye, iye, iye, iye (ah eh ah eh e yeah)
Ah eh ah eh yah


[Bridge: Solidstar]
Oh oh oh ooh oh
Oh oh ooh yeah
Mebe kiri nor, kiri nor
Kuwe
Se ye se ye
Kuwe eh


[Chorus: Solidstar]
Girl you believe me when I say
Mebe kiri nor, kiri nor
Kuwe
Kiri nor, kiri nor
Na you dey for my brain e yoo
Kuwe
Se ye, se ye
Kuwe
Se ye, se ye
I no dey fit sleep everyday
Kuwe
Mebe kiri nor, kiri nor
Kuwe
Kiri nor, kiri nor
Girl I no dey concentrate eh
Kuwe
Se ye, se ye
Omo te me, omo te me
Ah ah ah eh
Mebe kiri nor, kiri nor
Ah ah ah eh
Kuwe
Kiri nor, kiri nor
Iye, iye, iye, iye
Kuwe
Se ye, se ye
Se ye, se ye
Se ye, se ye
Ah ah ah eh
Mebe, mebe, mebe, mebe, mebe
(Achievas)
Iye, iye, iye, iye
Mebe se ye kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe, kuwe
Credits

About “Oluchi” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Oluchi" by Solidstar from the album "Grace$Glory" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Oluchi" is performed by Solidstar. from the album "Grace$Glory" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oluchi", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oluchi" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Oluchi" appears on "Grace$Glory" in 2013.

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.