Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Omotena Lyrics by Solidstar

Grace$Glory

0

I just want the best for you girl omotena
Jay sleeky sleeky sleek sleeky my omotena
Solidstar my omotena ohsss
Make I tell you how e dey happen
As I dey here so my na my mind dey trouble girl
I don't want to love you no go want to hurt you
Make I no go do wetin go wrong you girl
I'm not the one for you
If you follow me your friends dem kpai for you
Girl I'm not the one you be wanting the one you be hunting
Make you just go nor be long tin hey
Cos I dey waka day and night
Na who go cool you down wen your temperature go rise hey
Babe I am a freestyle lover can I be your freestyle girl
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh
I fit give you all the time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
My name na Solidstar
No be say I too much or no be say I fine
I no want make e be like say I no dey get your time
Cos babe you too good for my type I no dey lie I no dey lie hey
Everyday will be a working day
When you need me around I will be far away
Babe girl I no settle I be Osale hey
For my job nor holiday hey
Cos you beautiful you wonderful you capable
And you need a man that is cool and lovable
You don't need a man like me
You don't need a man like me
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh
I fit give you all the time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
Girl you're so special
You're so sweet so soft and tender tender
Sweet figure 8 aje butter
Omotena I no fit be your lover lover
I'm so sorry girl I don't wanna be your man
Got no time for loving time to call you honey sweetie oh no
Cos we no fit blend oh akamu and ewedu no go gel oh
Lion and dog no be friend
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh
I fit give you all the time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
Babe you too good for me
I no think say I be right person for you babe
Darling you need a man way go dey your body
We go give you all the company you need babe
I just want the best for you girl
Omotena oh oh
I fit give you all the time you deserve deserve
Hey cos I be waka waka (Waka waka)
Na who go dey there for you wen you halla wen you wen you halla heyee
Credits

About “Omotena” by Solidstar

Read the complete lyrics to "Omotena" by Solidstar from the album "Grace$Glory". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Omotena" is performed by Solidstar. from the album "Grace$Glory" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Omotena", explore more songs by Solidstar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Solidstar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Omotena" is credited to Solidstar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Omotena" appears on "Grace$Glory".

Visit the Solidstar artist page at /artist/solidstar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.