Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Manquant Lyrics by Wan Shey

JADIA

2022

Verse
As i enter for club i buy my one mimbo sey i want for charge ( i want for charge)
I drag me my chair, i shidon for down i order 33 (give me bien glacé)
Paripompom pari pampam
The girls dem di look me (le gar la est beau), paddymen dem di eye me
Dem be feeling insecure

Hook
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I juh want drink my charge
I juh want hear my fine

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I no want vex me man
I juh want flex my mind

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I juh want drink my charge
I juh want hear my fine

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I no want vex me man
I juh want flex my mind

Verse
As the pache di progress, the mimbo di add and ma mendem di join (my mendem de join)
The chick dem for quartier wey dey cam holiday dey cam for enjoy (bangolo bangolo)
Aseh heineken dey? (heineken dey? )
Aseh Orijin dey ? (bien glacé)
Give dem dat kind kinda glacé wey dem di moveam for birthday (miam miam)
As i want di turn my eye
Dat nga still di eye me (the chick juh di nyeh me)
E shidon with yi guy but di cut cut me eye like na film (gar je wanda)
Me sef i feel some way? (wooah)
Temptation di survey? (wooah)
Le petit était ceintré na why that the chick be di check how for gérer

Hook
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style

Verse
As the party dey halfway, i wukop for piss (derrière)
As I enter dat couloir, i wise say some mendem don caler di kiss (i don die)
Aseh na man and na man? (na man and na man)? Or na man and na woman? (na man and na chick?)
Na woman and woman? Di mimbo don casser my mind (bro bro)
I gerer my dossier then comot di pullup my belt for di shake (for vanish me)
I look for my left some person stand for dey with some familiar shape
Na that chick for VIP (eh eh) that chick wey e di eye me (eh eh)
E drag me for corner then e slide yi two hand dem behind me

Hook
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Na yi start touch ma skin
Na yi start touch ma lips

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Na yi start touch ma ear
Na yi start touch ma neck

Verse
Na e drag me for outside (woah)
We enter some backside (couloir)
Ele touching and smooching e show sey ya man be don really high (danger)
Je vais te faire voyager (ekieuh)
Yi hand di trong like na maçon (merde)
Na for that moment wey e tok for my ear “je suis un garçon “

I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh ( Na yi weh)
I don enter shock oh
I don enter work oh
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Madam go kill me today
Madam go leave me today

Eyyyyy
Why are you running? Why are you running? Eyyy
I don die ma own oh,i don die, i don die,i don die,i don take ma own hand enter matter oh

Ebey,Oh ngeh si mo, ebeyy,o ngesi mo,ebei,o ngesi mo o ngesi mo,ebey

Ma back, ma jaw
Ma back, ma jaw eyyyy
Credits

About “Manquant” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "Manquant" by Wan Shey from the album "JADIA" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Manquant" is performed by Wan Shey. from the album "JADIA" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Manquant", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Manquant" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Manquant" appears on "JADIA" in 2022.

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.