Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Mendem Lyrics by Wan Shey

JADIA

0

Hook

I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say i know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say i know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na dat mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na dat mendem)
Na that mеndem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na dat mеndem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir

Verse 1
Yo
I get mendem wey di bato terrain for seventy people dem (70 people dem)
I get mendem wey di bato cement for technical kilo dem (na tin dem for kilo dem)
I get mendem wey don waka naked for inside di marché (awee aweeh)
I get mendem wey na for cimetière for night dem di tacklé (i be know?)
People go feel sey na talk
Or sey na shock
But bilan for street over trong
Bep bep bep no be na heart, umbrella no be roof
Dossier di start na with proof (skiitt)
Better you signal ya réseau
Or you put ya dough
Di cuntar na tin for cerveau
Chu chu chu no be the truth, bullet no di shoot
Dossier di start na with proof
Awehhhhh (dey know,dey know)
We don hustle sotey but mendem di still want for calculate (mendem di calculate)
I don enter shock witty mendem wey their paa na magistrate (i be know?)
Commandant, procureur, commissaire, i know all their office them (dedans,dedans)
But ma sentence be depend on weti be dey inside document

Hook
I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say i know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say i know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na dat mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na dat mendem)
Na that mendem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na dat mendem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir

Verse 2
I get mendem di transact dat tramadol comot na l’hôpital (laquintini)
I get mendem for God wey na pastor and daso doki man (rabadasakabara)
The same mendem for cailloux, for build, for use or for high you (for bonas)
Na the same mendem wey go cut you diplôme ele for campus (dedans)
Asahbe (sahbeeee sahbee )
Ngamri la wan ven (ngamri la wan ven)
Ghahti la wan ven ( ghati la wan)
Toyri la wan ven ( kijung kijung)
I get mendem wey di enter pays Bamoun chaque vendredi (on es parti)
I get mendem wey di bury person a l’ouest chaque samedi (on es rentré)
I get mendem wey go loan you dough wey shock na the intérêts (fuis)
Ma mendem no get feelings, mais cest n’est que le business ( aweeehhh)

Hook

I know mendem wey di shua dough then pammeam for long (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no give choko (I say i know mendem)
I know mendem wey di cut doki even for go congo (I say i know mendem)
I know mendem wey go fall ya hand if you no dey down (I say i know mendem)
Na that mendem for Mfoundi
Na that mendem for central (Na dat mendem)
Na that mendem for Kondengui
Na that mendem for New bell (Na dat mendem)
Na that mendem for mokolo
Na that mendem for nkululu (Na dat mendem)
And na that mendem for bad pachi,dat mendem for that comptoir

Outro

Dat mean say di man,dat mean sey
Man ele dey inside di street so
Di check check sense dem
Boy,dat mean say
Nyeh kind by kind mendem all dem di make lek sey dey want wild na wild nor
But wey
Get as street be di man
Make di ma lenses no di confuse you
See
I be street,deep inside,deep inside
Credits

About “Mendem” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "Mendem" by Wan Shey from the album "JADIA". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Mendem" is performed by Wan Shey. from the album "JADIA" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Mendem", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Mendem" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Mendem" appears on "JADIA".

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.