Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

No Mind Lyrics by Wan Shey

Chop Chair

2018

[Verse 1: Wan Shey]

You be my one inside vingt bar
Even chemistry no fit analyse the way I dey ontop ya matter
Je wanda, mami nyanga, mami bakala
Sef when they hate ya self-esteem no di chakara
Na me tame you, you use to be wildcat
Kind by kind vent, you were living the highlife
Then I swooped in, got you off your feet
Then I offed your heat, made you the perfect fit
Hmmmm why this people dem are complicate?
And you know say for ya case dem I concentratе
Uhh, make this people dеm ask around
All the sacrifice wey you done put for line
All the sleepless nights, empty bank accounts
True love, I'm standing by you for life

[Chorus: Wan Shey]

Why these girls dem are hate you?
And you know say, dem are try underrate you
Hmmm, no check yaself, bless yaself
Promote yourself, cuz you dope yourself
Oh baby, no mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh
Hmmm no mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh

[Verse 2: Wan Shey]

One, make fake people no surprise you
Two, make bad belle no di bite you
Three, Make Obanjes no di bind you or blind you
Make you concentrate on top ya grind you
See, see this people dem must tok
Sef you comot as the best
They go say you get na luck
Sef you no get light, dem go still put you for shock
No be mop, dey fit misinterpret even ya cough
Hmmm I know say you different
They say you're the same
Hmm I'm always indifferent
You feeling the pain
Sorry boo!
At times I di forget say na me and you
At times I di forget say you be the truth
I never live without you, and I never live to doubt you

[Chorus: Wan Shey]

Why these girls dem are hate you?
And you know say, dem are try underrate you
Hmmm, no check yaself, bless yaself
Promote yourself, cuz you dope yourself
Oh baby, no mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh
Hmmm no mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh

[Bridge]

I know say you different
They say you're the same
Hmm I'm always indifferent
You feeling the pain

I know say you different
They say you're the same
Hmm I'm always indifferent
You feeling the pain

[Chorus: Wan Shey]

No mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh
Hmmm no mind oh, no mind oh
No mind oh, no mind oh
Credits

About “No Mind” by Wan Shey

Read the complete lyrics to "No Mind" by Wan Shey from the album "Chop Chair" in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Afro Trap, Afrobeat.

"No Mind" is performed by Wan Shey. from the album "Chop Chair" in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Mind", explore more songs by Wan Shey using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wan Shey · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Mind" is credited to Wan Shey. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"No Mind" appears on "Chop Chair" in 2018.

Visit the Wan Shey artist page at /artist/wan-shey for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.